Shine your eye

795

由 Akpobi Benjamin 使用 Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

lyrics
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
音乐风格
Reggae

你可能会喜欢

歌曲的封面Ақмаржан күні
v4

由 Камшат 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面عائشة الخطيب
v4

由 Game'Aioosh 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面ankieta
v5

由 slawomir 使用 Suno AI 创建

相关播放列表

歌曲的封面Me Deixava Sozinha
v4

由 Katilaine Ferreira da Silva 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Jesús Siempre Pienso En Ti
v4

由 Maria Alejandra Hurtado Torres 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Laci 80
v4

由 Angelika Szabó 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Аа
v4

由 Spider 使用 Suno AI 创建