Shine your eye

847

Muziek gemaakt door Akpobi Benjamin met Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Songteksten
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Stijl van muziek
Reggae

Je houdt misschien van

Cover van het nummer Dyrektywa 808
v4

Gemaakt door PAweł Bisek met Suno AI

Cover van het nummer La línea del fondo
v4

Gemaakt door Francisco Rodriguez met Suno AI

Cover van het nummer Miku jest durna
v4

Gemaakt door Oliwier Slysz met Suno AI

Gerelateerde afspeellijst

Cover van het nummer Chasing the Sun
v5

Gemaakt door Jerzyna K met Suno AI

Cover van het nummer P zsolti
v4

Gemaakt door Ferenc met Suno AI

Cover van het nummer يا طواحين الصخور
v4

Gemaakt door اسليمان شعيب انعم met Suno AI

Cover van het nummer Букетик
v4

Gemaakt door Светлана Вайвадене met Suno AI