Shine your eye

732

Musique créée par Akpobi Benjamin avec Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Paroles
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Style de musique
Reggae

Tu pourrais aimer

Couverture de la chanson Kék-fehér szív
v4

Créé par Orsi Sóska avec Suno AI

Couverture de la chanson نادر هيبة
v4

Créé par Ahmad Gekk avec Suno AI

Couverture de la chanson Révbe Értünk
v4

Créé par Gyula Jagyugy avec Suno AI

Liste de lecture associée

Couverture de la chanson اصيل
v4

Créé par محمد البردوني avec Suno AI

Couverture de la chanson Mindegy
v4

Créé par Bence Mózes avec Suno AI

Couverture de la chanson Seras
v4

Créé par Patb Castro Manzanares avec Suno AI

Couverture de la chanson Promesa rota
v4

Créé par Adita Suárez Meno avec Suno AI