Shine your eye

778

Музыка создана Akpobi Benjamin с помощью Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Текст песни
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Стиль музыки
Reggae

Вы могли бы

Кавер на песню ألم المعاصي
v4

Создано пользователем Hamdy Ahmed с помощью Suno AI

Кавер на песню Megy a Gőzös
v4

Создано пользователем Ádám Gajdács с помощью Suno AI

Кавер на песню Agata-Jestem Jaka Jestem
v5

Создано пользователем slawomir с помощью Suno AI

Кавер на песню يا باب الحسين
v4

Создано пользователем القارئ هلکوت خليل Halkawt xalil с помощью Suno AI

Похожие плейлисты

Кавер на песню Злата Просто Класс
v4

Создано пользователем Чевичелова Мирослава с помощью Suno AI

Кавер на песню a1
v4

Создано пользователем Ömer ESER с помощью Suno AI

Кавер на песню Hechizera
v4

Создано пользователем Jeremy Hans Ramos Chocca с помощью Suno AI

Кавер на песню หัวใจยังออนไล
v4

Создано пользователем เขียนเพลงทุกวัน OFFICIAL с помощью Suno AI