Shine your eye

869

Muzyka utworzona przez Akpobi Benjamin za pomocą Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

tekst piosenki
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Styl muzyki
Reggae

Możesz lubić

Cover utworu Dhol Voltage
v4

Utworzone przez: DJ N MUSIC za pomocą Suno AI

Cover utworu 001
v4

Utworzone przez: mono doom za pomocą Suno AI

Cover utworu نسل فردا
v4

Utworzone przez: Sara Nazanin za pomocą Suno AI

Cover utworu Zostaje prawda
v4

Utworzone przez: Marek Sabała za pomocą Suno AI

Powiązana lista odtwarzania

Cover utworu Brass & Synth
v4

Utworzone przez: Antonio López Naranjo za pomocą Suno AI

Cover utworu Tańczę, bo chcę
v5

Utworzone przez: Jerzyna K za pomocą Suno AI

Cover utworu Ma
v4

Utworzone przez: TheMarcsicica Marcsi za pomocą Suno AI

Cover utworu Mafdoh
v4

Utworzone przez: Aghyad Bofaour (Brilliant poem) za pomocą Suno AI