Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

歌詞
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
音楽のスタイル
Reggae

よろしければ

曲のカバー CINTA VS QRIS
v4

pendidikan forex が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Alianza Carlos acutis
v4

Fernando Reveco が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Fabi con la Essen
v4

Marcela Smith が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー طععو
v4

عمرو الزبيدي が Suno AI を使用して作成しました

関連プレイリスト

曲のカバー Alianza Marvel
v4

Benja Rivas が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Che
v4.5

Roberto Lazzaris Bertoldi が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Backroom Fade
v4

Marianna Pàlok が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー TYLKO PRZY TOBIE
v5

Jerzyna K が Suno AI を使用して作成しました