Shine your eye

754

Musik skapad av Akpobi Benjamin med Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Text
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Musikstil
Reggae

Du kanske gillar

Cover av låten Moje Małe Cudo
v5

Skapad av slawomir med Suno AI

Cover av låten ŻAR (Bum Big Bom Mix)
v5

Skapad av Jerzyna K med Suno AI

Cover av låten Marcel na murawie
v4

Skapad av Marcelooo #11 med Suno AI

Cover av låten вино
v4

Skapad av Людмила Джаманбалаева med Suno AI

Relaterad spellista

Cover av låten Улица и смысл
v4

Skapad av Михаил Руденко med Suno AI

Cover av låten Zoli 60
v4

Skapad av Tamás Nyéki med Suno AI

Cover av låten привет
v4

Skapad av Serge Zak med Suno AI

Cover av låten Сестрёнка Иришка
v4

Skapad av Анастасия Железнова med Suno AI