Shine your eye

804

Musica creata da Akpobi Benjamin con Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Testi
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Stile di musica
Reggae

Potrebbe piacerti

Copertina della canzone Balázs Hazaér
v4

Creato da Éda con Suno AI

Copertina della canzone Afroda
v4

Creato da Biagio Giannone con Suno AI

Copertina della canzone Луиза в метро
v4

Creato da Руслан Болдашенко con Suno AI

Playlist correlata

Copertina della canzone Sous Le Verre
v4

Creato da jean ramakers con Suno AI

Copertina della canzone Csilluka Zalakomárban
v4

Creato da Zsolt Riczu con Suno AI

Copertina della canzone Festa per te
v4

Creato da Michela Catena con Suno AI

Copertina della canzone Black metal
v4

Creato da Minato Stars con Suno AI