Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

가사
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
음악 스타일
Reggae

당신은 좋아할 수도 있습니다

노래 표지 Nyit a bolt
v4

Suno AI을 사용하여 Tibor Horváth-Tonigold에 의해 생성됨

노래 표지 Za te wszystkie lata
v4

Suno AI을 사용하여 Jerzyna K에 의해 생성됨

노래 표지 Solo pensamientos
v4

Suno AI을 사용하여 Alvaro Valiña에 의해 생성됨

노래 표지 Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) Teil 18
v4

Suno AI을 사용하여 Rüdiger Großer에 의해 생성됨

관련 재생목록

노래 표지 Papa Michel
v4

Suno AI을 사용하여 Chantal Agathe Yayi에 의해 생성됨

노래 표지 شكراً لأيام مضت
v4

Suno AI을 사용하여 ابو صالح에 의해 생성됨

노래 표지 С тобою чувствую себя живей
v4

Suno AI을 사용하여 Vova에 의해 생성됨

노래 표지 حكايتي من قلب مطروح
v4

Suno AI을 사용하여 Hoosam Hoosam에 의해 생성됨