Shine your eye

876

تم إنشاء الموسيقى بواسطة Akpobi Benjamin باستخدام Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

كلمات
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
النمط من الموسيقى
Reggae

قد ترغب

غلاف الاغنية first time
v4

تم الإنشاء بواسطة Abdullah Motawie باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية Caballo De Niebla
v4

تم الإنشاء بواسطة Carlos Barrera Portas باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية Ванька-встанька, зверь Иван
v4

تم الإنشاء بواسطة Артем باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية Guárdenme un lugar
v4

تم الإنشاء بواسطة Royal City باستخدام Suno AI

قائمة التشغيل ذات الصلة

غلاف الاغنية A mio zio
v4

تم الإنشاء بواسطة angela di marzio باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية À la même heure
v4

تم الإنشاء بواسطة Jerzyna K باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) 30 III
v4

تم الإنشاء بواسطة Rüdiger Großer باستخدام Suno AI

غلاف الاغنية Każdy niesie diabła
v4

تم الإنشاء بواسطة Szymon باستخدام Suno AI