Shine your eye

866

เพลงที่สร้างโดย Akpobi Benjamin ด้วย Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

เนื้อเพลง
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
รูปแบบของดนตรี
Reggae

ที่คุณอาจชอบ

คัฟเวอร์เพลง Here's to Pauline
v4

สร้างโดย Paul Kalui ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง A SORS-SYMPONIC- ROCK OPERA
v4

สร้างโดย Ákos Gyulai ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง ¿ porque me fui ?
v4

สร้างโดย Alvaro Valiña ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Du håller mitt hjärta
v4

สร้างโดย Linus R ด้วย Suno AI

เพลย์ลิสต์ที่เกี่ยวข้อง

คัฟเวอร์เพลง Nosso Segredo Sagrado
v4

สร้างโดย Jose do Carmo Carile ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Párbeszéd
v4

สร้างโดย Zoltán Csorvási ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง calmaria
v4

สร้างโดย José Ricardo De Souza Ross ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Jeszcze mamy czas
v4

สร้างโดย Jerzyna K ด้วย Suno AI