Shine your eye

763

由Akpobi Benjamin 使用Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

lyrics
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
音樂風格
Reggae

你可能會喜歡

歌曲的封面HINO DA ESCOLA DE ATENAS
v4

由 Jose do Carmo Carile 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Daddy Krystelle and Kessiah
v4

由 Smith Waisot 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Wrześniowy pył
v4

由 Wojciech B. 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Nostalgia
v5

由 Jerzyna K 使用 Suno AI 建立

相關播放列表

歌曲的封面الطاقة الحديثة
v4

由 ماجد بلال 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Ściany Bez Końca
v5

由 Jerzyna K 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Paulina Trzydzieści Osiem
v4

由 Jan Kowalski 使用 Suno AI 建立

歌曲的封面Мама Катя
v4

由 Артем Бортик 使用 Suno AI 建立