Shine your eye

797

Zenét készítette: Akpobi Benjamin Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Dalszöveg
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
A zene stílusa
Reggae

Talán tetszene

A dal borítója 22 év
v4

Készítette: Barbara Laki Suno AI

A dal borítója HINO DA ESCOLA DE ATENAS
v4

Készítette: Jose do Carmo Carile Suno AI

A dal borítója Tu sombra en mi corazon
v4

Készítette: Blas Urunaga Suno AI

A dal borítója Пошлая ника
v4

Készítette: Ника Suno AI

Kapcsolódó lejátszási lista

A dal borítója Kafana Do Zore
v4

Készítette: Kombi Prevoz Suno AI

A dal borítója Plywood Dreams
v4

Készítette: Ebrahim Ranjbar Suno AI

A dal borítója QUARTS MOUNTAIN
v4

Készítette: Charlie Saivaru Suno AI