Shine your eye

74

Música criada por Akpobi Benjamin com Suno AI

Shine your eye

@Akpobi Benjamin

Shine your eye

@Akpobi Benjamin

Letra da música
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Estilo de música
Reggae

Você pode gostar

Capa da música Beo

Criado por THE MAXO9 com Suno AI

Capa da música GolGol

Criado por Julián com Suno AI

Capa da música Polska biesiada

Criado por Wiktoria com Suno AI

Lista de reprodução relacionada

Capa da música Intrafisio Party

Criado por Ramos com Suno AI

Capa da música A Jornada da Garota Mike

Criado por Djan Lima Souza com Suno AI

Capa da música Bloco na Batida

Criado por Kids Trends com Suno AI