Shine your eye

881

Nhạc được tạo bởi Akpobi Benjamin bằng Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Lời bài hát
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Phong cách âm nhạc
Reggae

Bạn có thể thích

Bìa bài hát The Fire I Carry
v4

Được tạo bởi Ivan Gabriel Real Với Suno AI

Bìa bài hát يا بوي يا أغلى من سكن
v4

Được tạo bởi خالد ناجي Với Suno AI

Bìa bài hát Bon Anniversaire, François !
v4

Được tạo bởi Moi Toi Với Suno AI

Bìa bài hát Ne add oda a neved
v4

Được tạo bởi J H Với Suno AI

Danh sách phát liên quan

Bìa bài hát نبت يا نبت
v4

Được tạo bởi عبده نبت Với Suno AI

Bìa bài hát Túratábortűz
v4

Được tạo bởi Gábor Lizicska Với Suno AI

Bìa bài hát Ewelinka
v4

Được tạo bởi Marek Miazek Với Suno AI

Bìa bài hát Gayatri Jyoti
v4

Được tạo bởi Amrita Singh Với Suno AI