Shine your eye

719

Musik erstellt von Akpobi Benjamin mit Suno AI

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Shine your eye
v3.5

@Akpobi Benjamin

Text
Wetin you dey read
Wetin you dey look
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you dey do
Wetin you dey watch
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Stand your ground
Hold your self
Satan want catch you
Devil want squeeze you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Make you put am
for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Wetin you don learn
Wetin you don read
Shey na wetin good
Shey e really fine
Wetin you accept
Wetin you don hear
Shey na wetin good
Shey e really fine
Shine your eyes
Look well well
Jehovah God Love you
Jehovah really good
Stand your ground
Hold your self
Jehovah dey with you
E no go leave e you
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
Devil, de waka up and down
like lion wey de make loud noise,
E de find person wey e go chop
If you loose guard you go fall
Anything wey dey true
Anything wey dey clean
Anything wey serious
Anything wey love dey
Anything wey reach praise
Anything wey God dey
Anything wey correct
Anything wey no bad
Put am for mind
This things wey God want
Na him go give you life
La la la
La la la
La la la
La la la
La la la la laaaaaa
Musikstyle
Reggae

Du magst vielleicht

Cover des Liedes نور الهادي
v4

Erstellt von احمدعبدالرحمن ابو عبدالرحمن mit Suno AI

Cover des Liedes Szétfeszít a csend
v4

Erstellt von Mária Fehér mit Suno AI

Cover des Liedes يا بنت الحلال
v4

Erstellt von Nourhan Goda mit Suno AI

Verwandte Playlist

Cover des Liedes TE QUIERO CONFESAR
v4

Erstellt von GABRIEL LOPEZ mit Suno AI

Cover des Liedes Оркестр внутри
v4

Erstellt von Losos Name mit Suno AI

Cover des Liedes Belső Tó
v4

Erstellt von Ildikó Szalai mit Suno AI

Cover des Liedes LOIRA MORANGO
v4

Erstellt von Jose do Carmo Carile mit Suno AI