Work

1588

由 Expert Option 使用 Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

lyrics
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
音乐风格
Afro Rumba drill

你可能会喜欢

歌曲的封面KORONA NA ZIEMI
v5

由 slawomir 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Józsi
v4

由 dávid hegedűs 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Halcones
v4

由 Roberty Blandino 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面La Banda della lavanderia
v4

由 jana gambino 使用 Suno AI 创建

相关播放列表

歌曲的封面قرباطية
v4

由 Mahmmod Hhmmod 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面António Dumbo
v4

由 Leonel Milengo 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Atom
v4

由 Cicci Larsson 使用 Suno AI 创建

歌曲的封面Szeigerwald Útja
v4

由 Steigerwald PATRIK 使用 Suno AI 创建