Work

1700

เพลงที่สร้างโดย Expert Option ด้วย Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

เนื้อเพลง
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
รูปแบบของดนตรี
Afro Rumba drill

ที่คุณอาจชอบ

คัฟเวอร์เพลง Masz na mnie sposób
v4

สร้างโดย Jerzyna K ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Onde Tudo Era Verde
v4

สร้างโดย douglas santos ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Dodikàmnak
v4

สร้างโดย Garda Gábor ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Niech nas niesie wiatr
v4

สร้างโดย Jerzyna K ด้วย Suno AI

เพลย์ลิสต์ที่เกี่ยวข้อง

คัฟเวอร์เพลง я не хотел тебя менять
v4

สร้างโดย Kot Golodaet ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Від першого «Привіт
v4

สร้างโดย ЯРИНКА ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง Graj mi, graj
v4

สร้างโดย Jerzyna K ด้วย Suno AI

คัฟเวอร์เพลง يا عز عبير وعباس
v4

สร้างโดย محمد نور ด้วย Suno AI