Work

1605

Zenét készítette: Expert Option Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

Dalszöveg
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
A zene stílusa
Afro Rumba drill

Talán tetszene

A dal borítója محمود
v4

Készítette: Aa Ss Suno AI

A dal borítója Карась на сковороде
v4

Készítette: Любовь Меркер Suno AI

A dal borítója Mercado libre
v4

Készítette: Fernanda Salgado Suno AI

A dal borítója ياهجرس
v4

Készítette: Pitchou Gris Suno AI

Kapcsolódó lejátszási lista

A dal borítója صنعاء تربي
v4

Készítette: جبريل جارالله Suno AI

A dal borítója Simone la mejor hija
v4

Készítette: Veronica Maira Suno AI

A dal borítója Albero di luca
v4

Készítette: Marco Cannizzaro Suno AI

A dal borítója غرام
v4

Készítette: ابراهيم الواحدي Suno AI