Work

1689

Nhạc được tạo bởi Expert Option bằng Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

Lời bài hát
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
Phong cách âm nhạc
Afro Rumba drill

Bạn có thể thích

Bìa bài hát Deixa eu te amar sem pressa
v4

Được tạo bởi Olívio jose Jose Với Suno AI

Bìa bài hát T
v4

Được tạo bởi TheMarcsicica Marcsi Với Suno AI

Bìa bài hát Solo Tú
v4

Được tạo bởi Alfredo Bautista Với Suno AI

Bìa bài hát بلاد الرافدين
v4

Được tạo bởi Memory of history Với Suno AI

Danh sách phát liên quan

Bìa bài hát Менің отбасым
v4

Được tạo bởi Назым Với Suno AI

Bìa bài hát Sister
v4

Được tạo bởi Chris Tatu Với Suno AI

Bìa bài hát test4
v4

Được tạo bởi JO JOYO Với Suno AI

Bìa bài hát Gondolatok
v4

Được tạo bởi Gyöngyi Szakácsné Với Suno AI