Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

가사
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
음악 스타일
Afro Rumba drill

당신은 좋아할 수도 있습니다

노래 표지 Lukáško
v4

Suno AI을 사용하여 Marian Matejkovic에 의해 생성됨

노래 표지 Die letzte Kriegerin (Temüjin und Dschamucha) Teil 7 Neu II
v5

Suno AI을 사용하여 Rüdiger Großer에 의해 생성됨

노래 표지 CINTA VS QRIS
v4

Suno AI을 사용하여 pendidikan forex에 의해 생성됨

노래 표지 Es ist Zeit zu gehen
v4

Suno AI을 사용하여 Michael Stamm에 의해 생성됨

관련 재생목록

노래 표지 m
v4

Suno AI을 사용하여 majid hoseini에 의해 생성됨

노래 표지 Tren de reciclaje
v4

Suno AI을 사용하여 Emiliano Sebastian Zea Pelayo에 의해 생성됨

노래 표지 Che pec
v4.5

Suno AI을 사용하여 valeria ceccotti에 의해 생성됨

노래 표지 Ho
v4.5

Suno AI을 사용하여 Roberto Lazzaris Bertoldi에 의해 생성됨