Work

1559

Музыка создана Expert Option с помощью Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

Текст песни
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
Стиль музыки
Afro Rumba drill

Вы могли бы

Кавер на песню Газ
v4

Создано пользователем Артём Новиков с помощью Suno AI

Кавер на песню Спасибо Марина
v4

Создано пользователем Валентина с помощью Suno AI

Кавер на песню ارفع الراية
v4

Создано пользователем كارلا علي с помощью Suno AI

Кавер на песню Marktplatz Fanfare
v4

Создано пользователем Albert Töpfel с помощью Suno AI

Похожие плейлисты

Кавер на песню शर्मीली अंखियाँ
v4

Создано пользователем RIYA 9 MUSIC NAGPURI с помощью Suno AI

Кавер на песню Nhiche Soni
v4

Создано пользователем Robati Roberto с помощью Suno AI

Кавер на песню Contigo todo es especial
v4

Создано пользователем Maria Hernande с помощью Suno AI

Кавер на песню LONG DISTANCE LOVE (Cinematic Love × Emotional Rap Mood) [Intro] Yeah... Distanc
v4

Создано пользователем Praveen Kumar с помощью Suno AI