Work

1686

Muzyka utworzona przez Expert Option za pomocą Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

tekst piosenki
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
Styl muzyki
Afro Rumba drill

Możesz lubić

Cover utworu Panchet
v4

Utworzone przez: carlos taillefer za pomocą Suno AI

Cover utworu AMOR ALÉM DA MORTE
v4

Utworzone przez: Jose do Carmo Carile za pomocą Suno AI

Cover utworu Helmut1
v4

Utworzone przez: JO JOYO za pomocą Suno AI

Cover utworu Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) 32 V
v4

Utworzone przez: Rüdiger Großer za pomocą Suno AI

Powiązana lista odtwarzania

Cover utworu Sorpresa
v4

Utworzone przez: Roberty Blandino za pomocą Suno AI

Cover utworu Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) Teil 10 Mongolian IV
v5

Utworzone przez: Rüdiger Großer za pomocą Suno AI

Cover utworu Tu Silla Está Puesta
v4

Utworzone przez: Darwin Solórzano za pomocą Suno AI

Cover utworu Maryam Tere Ishq Mein
v4

Utworzone przez: Faheem Shah FM za pomocą Suno AI