Work

1594

Musik skapad av Expert Option med Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

Text
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
Musikstil
Afro Rumba drill

Du kanske gillar

Cover av låten Lada
v4

Skapad av Viktoriia Ril med Suno AI

Cover av låten Nyaralunk
v4

Skapad av Erika dr.Lázár med Suno AI

Cover av låten Blue Satin Door
v4

Skapad av Гулькай «Raeva» Раева med Suno AI

Cover av låten Макс как ветер
v4

Skapad av Артем med Suno AI

Relaterad spellista

Cover av låten Alianza Marvel
v4

Skapad av Benja Rivas med Suno AI

Cover av låten Tu Norte
v4

Skapad av Veronica Maira med Suno AI

Cover av låten Я ожиаю чуда
v4

Skapad av Vahtang Roshal med Suno AI

Cover av låten cumpleaños de celia 3
v4

Skapad av Dante Castrillon med Suno AI