Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

歌詞
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
音楽のスタイル
Afro Rumba drill

よろしければ

曲のカバー Yemeni Oud,
v4

مصطفى السموم が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー SAMIR BESTENE
v4

Jose do Carmo Carile が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー UN PEDAZO DE CIELO EN LA TIERRA
v4

Refugio Sonoro が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Noble Corazón
v4

hiliana boiga が Suno AI を使用して作成しました

関連プレイリスト

曲のカバー Z moim głosem
v4

Dawid Grzegorzewski が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー نور البيت
v4

AURESDZ for4 が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Моя  любовь
v4

Vahtang Roshal が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Come With Me, Come And See
v4

Ryan Ângelo が Suno AI を使用して作成しました