Work

1624

Musik erstellt von Expert Option mit Suno AI

Work
v3.5

@Expert Option

Work
v3.5

@Expert Option

Text
we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine

(1st verse)
when a pulup for control
all di mhen them di congcore
dey say I dey fresh like na bado
with ma lips like apple wey commot frego
a no first get time for ndolo
cause love nowadays na ndomo
I no first get small choko
then this grand dey di talk say I konto

isayyyyyy
where dey be dey
when I be suck all ma win na from sachets
As I enter market
I carry my two hands I chokam for pocket
I be cheap like that okrika clothes them for market
when you buyam the no di package
money no be first dey for my pocket
I be lack sep the one for buy pancake
na only real men them fit relate
and all the hard work wey I put I no regrets
money don plenty for pocket
and before I usam I get for go convert
some men them talk I wicked
because I cash out i deny for buy them shark
Eske na so you get for check
Na Papa God dey run ma raise
I fit nagg hand for chest


we be di work
time for pay we money be jamp
patrong be beg
we no be vex
we still understand
we dong be na mhen
we know say all time
thing them no dey fine
now we do flex flex
see as boy them fine

now we do flex flex see
as boy Dem dey shine
Musikstyle
Afro Rumba drill

Du magst vielleicht

Cover des Liedes Теплий вечір
v4

Erstellt von Dhg Xffjb mit Suno AI

Cover des Liedes Вернулся
v4

Erstellt von Vahtang Roshal mit Suno AI

Cover des Liedes Jani jani janika
v4

Erstellt von Peter Horvath mit Suno AI

Verwandte Playlist

Cover des Liedes راية البدو
v4

Erstellt von M AlF mit Suno AI

Cover des Liedes A csodám első napja
v4

Erstellt von sándorné szabó mit Suno AI

Cover des Liedes No Nerzas Nudda
v4

Erstellt von Salvatore Faedda mit Suno AI