God's Perfect Timing

923

Música criada por Ngwane com Suno AI

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

Letra da música
The plan wey Jesus get for
You na best of all
Because ei nogo fail
Even when ei dey delay small
Patience na weti He want make
We learn so that wen the blessings
Finally come we go get all the skills in place to maintainam
Nodi worry nodi cry nodi beg
Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need
Just trust in His perfect timing
Estilo de música
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute

Você pode gostar

Lista de reprodução relacionada

Capa da música Party
v4

Criado por Árpád Láng com Suno AI

Capa da música С днём рождения,родная
v4

Criado por Александр Крюков com Suno AI

Capa da música Celinka I Bogusia
v4

Criado por Bogusia Wwz com Suno AI