God's Perfect Timing

1074

Música creada por Ngwane con Suno AI

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

Letra
The plan wey Jesus get for
You na best of all
Because ei nogo fail
Even when ei dey delay small
Patience na weti He want make
We learn so that wen the blessings
Finally come we go get all the skills in place to maintainam
Nodi worry nodi cry nodi beg
Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need
Just trust in His perfect timing
Estilo de música
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute

Te podría gustar

Portada de la canción Przesan wojtek szczac w gacie
v4

Creado por Marek Kopicki con Suno AI

Portada de la canción POR NUESTRO AMOR
v4

Creado por Alcibiades Tuesta vega con Suno AI

Lista de reproducción relacionada

Portada de la canción Két jó barát egy vonalon
v4

Creado por Enikő Egyed con Suno AI

Portada de la canción ابحافي
v4

Creado por عبدالقادر العبدلي con Suno AI