God's Perfect Timing

948

Musik skapad av Ngwane med Suno AI

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

Text
The plan wey Jesus get for
You na best of all
Because ei nogo fail
Even when ei dey delay small
Patience na weti He want make
We learn so that wen the blessings
Finally come we go get all the skills in place to maintainam
Nodi worry nodi cry nodi beg
Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need
Just trust in His perfect timing
Musikstil
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute

Du kanske gillar

Relaterad spellista

Cover av låten Хай добро Вам сіється Богдан Кучер
v4

Skapad av Роман Тафійчук Roman Tafiychuk med Suno AI

Cover av låten Klaudia Hersics
v4

Skapad av Ónodi med Suno AI

Cover av låten ANIA, TO TWÓJ DZIEŃ!
v5

Skapad av slawomir med Suno AI

Cover av låten HEART OF AFRICA
v5

Skapad av Jerzyna K med Suno AI