The plan wey Jesus get for You na best of all Because ei nogo fail Even when ei dey delay small Patience na weti He want make We learn so that wen the blessings Finally come we go get all the skills in place to maintainam Nodi worry nodi cry nodi beg Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need Just trust in His perfect timing
Style of Music
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute