God's Perfect Timing

925

Muziek gemaakt door Ngwane met Suno AI

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

Songteksten
The plan wey Jesus get for
You na best of all
Because ei nogo fail
Even when ei dey delay small
Patience na weti He want make
We learn so that wen the blessings
Finally come we go get all the skills in place to maintainam
Nodi worry nodi cry nodi beg
Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need
Just trust in His perfect timing
Stijl van muziek
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute

Je houdt misschien van

Cover van het nummer ວ່າຈັ່ງໃດ
v4

Gemaakt door Nery Neryy met Suno AI

Cover van het nummer wiola
v4

Gemaakt door Nightwish Fan met Suno AI

Cover van het nummer မအ
v4

Gemaakt door Ko Ko met Suno AI

Gerelateerde afspeellijst

Cover van het nummer هيك الأميرة بتفل
v4

Gemaakt door Nada Alaa met Suno AI

Cover van het nummer Wild Mustangs Run Free
v5

Gemaakt door Jerzyna K met Suno AI

Cover van het nummer Na Madrugada
v4

Gemaakt door Belinho Js O Nordestino Oficial met Suno AI