God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

God's Perfect Timing
v4

@Ngwane

歌詞
The plan wey Jesus get for
You na best of all
Because ei nogo fail
Even when ei dey delay small
Patience na weti He want make
We learn so that wen the blessings
Finally come we go get all the skills in place to maintainam
Nodi worry nodi cry nodi beg
Because remember Baba pikin way na we Lord way ei die for the sake of me and you don pay the ultimate price for everything wey you and I go need
Just trust in His perfect timing
音楽のスタイル
Male Voice, Acapella, Choir, worship atmosphere, flute

よろしければ

曲のカバー صباح الخير يالوادي
v4

ADIB AHMID が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Only man
v4

Jhony G が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Ата анаға сағыныш
v4

Мира Таубатырова が Suno AI を使用して作成しました

関連プレイリスト

曲のカバー Rust Riot
v4

Hamed shamshiri が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー يا ليت ما عُمت
v4

امل محمد が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Die letzte Kriegerin (Temüjin und Dschamucha) Teil 11 mystic III
v5

Rüdiger Großer が Suno AI を使用して作成しました