Wealth

1742

Muzyka utworzona przez Timmi Y za pomocą Suno AI

Wealth
v4

@Timmi Y

Wealth
v4

@Timmi Y

tekst piosenki
- [ ] What is life with no raba
- [ ] And man no fit do ritual
- [ ] Fear of heaven and hell fire
- [ ] Even if I be sinner man
- [ ] No be me go tell the blind
- [ ] Say the rain go fall like mad
- [ ] I no fit use gongo drag
- [ ] 6feet underground
- [ ] I know, I no too dey holy
- [ ] Because have been smoking kpoly

- [ ] But all eyes on me
- [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn
- [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye
- [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] If to say you know where I come from
- [ ] Me I no dey do competition
- [ ] So I no dey follow anybody drag anything
- [ ] Wey I no go fit to benefit
- [ ] All I know Omo na my ambition
- [ ] Mo de ma gbera Iyen sure gan o
- [ ] Se u know obstacle and evil wey me battle
- [ ] Toju mi tiri many things
- [ ] But me I still dey thank God for living
- [ ] I Dey thank God e no unGodly

- [ ] But all eyes on me
- [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn
- [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye
- [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi


- [ ] If to say you know where I come from
- [ ] Me I no dey do competition
Styl muzyki
Emotional, inspirational Afro music blends in with Yoruba with 60-80 BPM

Możesz lubić

Cover utworu Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) 31 VI
v4

Utworzone przez: Rüdiger Großer za pomocą Suno AI

Cover utworu علمٌ وعملٌ وإتقان
v4

Utworzone przez: esraa khuder za pomocą Suno AI

Cover utworu Egyptian romantic ballad, soft piano, acoustic guitar, warm and emotional male v
v4

Utworzone przez: حسنين صلاح حسنين الشرشابى za pomocą Suno AI

Cover utworu Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) 28 VIII
v4

Utworzone przez: Rüdiger Großer za pomocą Suno AI

Powiązana lista odtwarzania

Cover utworu Şahin
v4

Utworzone przez: Sahin Orucov za pomocą Suno AI

Cover utworu если
v4

Utworzone przez: Владимир Цилюрик za pomocą Suno AI

Cover utworu Пока не звони
v4

Utworzone przez: Хека :D za pomocą Suno AI

Cover utworu Die letzte Kriegerin (Dschingis Khan) Teil 14 Cantabra II
v4

Utworzone przez: Rüdiger Großer za pomocą Suno AI