Wealth
v4

@Timmi Y

Wealth
v4

@Timmi Y

歌詞
- [ ] What is life with no raba
- [ ] And man no fit do ritual
- [ ] Fear of heaven and hell fire
- [ ] Even if I be sinner man
- [ ] No be me go tell the blind
- [ ] Say the rain go fall like mad
- [ ] I no fit use gongo drag
- [ ] 6feet underground
- [ ] I know, I no too dey holy
- [ ] Because have been smoking kpoly

- [ ] But all eyes on me
- [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn
- [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye
- [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] If to say you know where I come from
- [ ] Me I no dey do competition
- [ ] So I no dey follow anybody drag anything
- [ ] Wey I no go fit to benefit
- [ ] All I know Omo na my ambition
- [ ] Mo de ma gbera Iyen sure gan o
- [ ] Se u know obstacle and evil wey me battle
- [ ] Toju mi tiri many things
- [ ] But me I still dey thank God for living
- [ ] I Dey thank God e no unGodly

- [ ] But all eyes on me
- [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn
- [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye
- [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] Kpe mi o bolanle
- [ ] I no fit loose guard
- [ ] Tin Mo ti Rubo aye
- [ ] I no go loose guard
- [ ] Make I Dey leave fake life
- [ ] Me I no go fit to do dat
- [ ] Edumare oju e da
- [ ] Ba mi Segun awon ota mi


- [ ] If to say you know where I come from
- [ ] Me I no dey do competition
音楽のスタイル
Emotional, inspirational Afro music blends in with Yoruba with 60-80 BPM

よろしければ

曲のカバー I need a hair of the dog
v4

BlindBoyStefan が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー A Szerelmem
v4

Ernő Bezeczki が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー বাংলা গান
v4

Rk Akash が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー скрин
v5

Сергей Троллев が Suno AI を使用して作成しました

関連プレイリスト

曲のカバー Арина — утренний рассвет
v4

Александр Пономарь が Suno AI を使用して作成しました

曲のカバー Всегда рядом, Женя
v4

Drago Hard が Suno AI を使用して作成しました