- [ ] What is life with no raba - [ ] And man no fit do ritual - [ ] Fear of heaven and hell fire - [ ] Even if I be sinner man - [ ] No be me go tell the blind - [ ] Say the rain go fall like mad - [ ] I no fit use gongo drag - [ ] 6feet underground - [ ] I know, I no too dey holy - [ ] Because have been smoking kpoly
- [ ] But all eyes on me - [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn - [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye - [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye
- [ ] Kpe mi o bolanle - [ ] I no fit loose guard - [ ] Tin Mo ti Rubo aye - [ ] I no go loose guard - [ ] Make I Dey leave fake life - [ ] Me I no go fit to do dat - [ ] Edumare oju e da - [ ] Ba mi Segun awon ota mi

- [ ] If to say you know where I come from - [ ] Me I no dey do competition - [ ] So I no dey follow anybody drag anything - [ ] Wey I no go fit to benefit - [ ] All I know Omo na my ambition - [ ] Mo de ma gbera Iyen sure gan o - [ ] Se u know obstacle and evil wey me battle - [ ] Toju mi tiri many things - [ ] But me I still dey thank God for living - [ ] I Dey thank God e no unGodly
- [ ] But all eyes on me - [ ] Dem be expecting my album ni ehn ehn - [ ] Iya Yinka said iran meta o kin To shi laye - [ ] Bawo ni mi o Se ni gbowo maye
- [ ] Kpe mi o bolanle - [ ] I no fit loose guard - [ ] Tin Mo ti Rubo aye - [ ] I no go loose guard - [ ] Make I Dey leave fake life - [ ] Me I no go fit to do dat - [ ] Edumare oju e da - [ ] Ba mi Segun awon ota mi
- [ ] Kpe mi o bolanle - [ ] I no fit loose guard - [ ] Tin Mo ti Rubo aye - [ ] I no go loose guard - [ ] Make I Dey leave fake life - [ ] Me I no go fit to do dat - [ ] Edumare oju e da - [ ] Ba mi Segun awon ota mi
- [ ] If to say you know where I come from - [ ] Me I no dey do competition
Musikstil
Emotional, inspirational Afro music blends in with Yoruba with 60-80 BPM